Tutorials

Cryptocurrency in Nigeria: See how you fit cash out of crypto trading

Cryptocurrency in Nigeria: See how you fit cash out of crypto trading

how to cah out of crypto trading

Trading in crypto currency don dey harder for Nigerians as di Central Bank of Nigeria for February order all financial institutions for di contri to comot dia hand from dealing wit crypto currency.

CBN say until dem control crypto trading, e dey forbidden for banks to deal in di digital currency.

Dis new order don set panic for di digital money market in Nigeria as pipol no too dey sure of wetin go happun next to dia stock.

For those wey dey think of how to exchange dia Bitcoin, Dogecoin and oda digital currencies to cash,you go need some Apps wey you fit put for your phone or check online.

Dis na some debit cards apps wey you fit use wit crypto currency wer no ko stress you:

Bitstamp

Dis na another virtual wallet option wey you fit use as debit card and you fit fund am wit bitcoin.

Tap on “Wallet” for di bottom bar.

Select choose a currency and select “Withdraw”.

Put de amount you wan withdraw and your bank account number and tap “Next”.

Check di information weda en de correct and confirm.

Shift Card

Dis Visa card go allow you connect to your Coinbase account to spend crypto online and offline.

CoinsBank

Dis crypto currency exchange dey offer four different cards, all of dem get different features and prices. The cards automatically convert Bitcoin into several different currencies, including US dollars and Great Britain pounds.

 

Odas wey you fit use na:

Uquid: Dis card na only for eligible users of Uquid account. E dey work wit GBP, EUR, and USD.

Cryptopay.me: Dis na prepaid card wit low commission fees. E dey come wit both plastic (physical) and a virtual version, so you fit choose which one go work best for your current needs. Again, dis card dey only work wit GBP, USD, and EUR.

Coinizy: Dis na virtual Visa card you fit only use wit PayPal or to pay directly online. You go buy di card, and then use Bitcoins to load am.

SpectroCoin: Dis na prepaid card wey go let you cash in Bitcoins for any ATM worldwide. You fit also use am like a debit card. Dem fit use di cards in USD, EUR, or GBP.

Bitpay: Dis Visa-brand card go let you load your bitcoins from your virtual wallet. You fit then withdraw cash or use di card for retailer stores.

TenX: Dis na another virtual wallet wey allows you to spend Bitcoin in real life, as well.

SatoshiTango: Dis card go let you buy bitcoins and then transfer then onto one debit card.

If you need any info concerning cryptocurrency abeg contact us

Sending
User Review
0 (0 votes)